Erling Haaland don become the fastest player to score 100 Premier League goals after scoring the goal wey Man City take dey beat Fulham 1-0 so. As e be now, e take Haaland 111 matches to reach 100 goals to beat Alan Shearer wey need 124 matches to reach 100 goals.
My people make una join me congratulate Haaland for this big record wey him break so.

0 Comments